- Mugeez Baddest Boss 歌词
- MzVee Mugeez
- Agya agba gba, Agya agbee
Take the level I get blow man for my ghetto I go make you bow make you settle Even if you be the devil devil Oya make I pass make e let go If you no want trouble Say you wanna put heft for my leg oo Wey you wanna put blow for my net oo Oya boss make e follow Nobody go fi run for my set oo If you wanna join one togo logo I go teach you make you shoot like a rambo rock oo Sɛ meko ntɔkwa yɛn pata Anigyei wɔ hɔa yɛn Kasa Sɛ meko ntɔkwa yɛn pata Anigyei wɔ hɔa yɛn Kasa Agya agba gba, Agya agbee Girl make I tell you maybe you no no Girl ebi holiday wey money dey Wey you bi hotter than Asana ee Hotter than the summer ee So baby make you run away ee I wanna give u plenty take away Whenever you leave me I go be your time oo Me I want your vitality I go chop am mango Girl are you the one you no get nowhere to run go Pull up on your ends you go say I no do jango Agya agba gba, Agya agbee Show, sho, sho Sho, sho See me I dey go, go Go, go, go Girl let them know kno Kno, kno, kno I dey keep it on the low, low, low Low, low Show, sho, sho Sho, sho See me I dey go go Go, go, go Girl them know kno Kno, kno, kno I dey keep it on the low, low, low Low, low Whine up
|
|