- Bryte See Something 歌词
- MINA Bryte
- Don’t hate me chale if you don’t know my story
If I hurt you before I go tell you am sorry Time no dey wait oo Time no dey make I hate oo Me I no dey waste time on the past I just dey move Me I no dey fear popo Happy like I win lotto I dey put in the work Well done mama say ayekoo Gucci Versace Inner my party All the pretty ladies Wind your body London girl make I see something Lagos girl make I see something Cape Town girl make I see something Caribbean girl make I see something Wetin make I do for you? Put your face on my chest tattoo Any man wey go try you Me I no go run I go fight for you Even when they looking at you Fine boy thing no dey entice you The way me I mad over you Aaaaba London girl make I see something Lagos girl make I see something Cape Town girl make I see something Caribbean girl make I see something Gucci Versace Inner my party All the pretty ladies Wine ur body Boys with the money Come show something Jo’burg Lagos Accra London thing London girl make I see something Lagos girl make I see something Cape town girl make I see something Caribbean girl make I see something Wonteeda Washeda Show something Do something Wonteeda Washeda Bryte Mina too good for your liking
|
|