- Burna Boy Comma 歌词
- Burna Boy
- This is for all my comma babes mehn
Comma way Wetin be this oh comma E Don finish oh comma Something de miss oh comma I suspect you oh Champion no be easy oh comma Wetin be this oh comma I no believe oh comma Commot with your feelings oh comma Jejely sit down Make you no come tell me s**t now comma Bad energy Bawo I go change am to another thing now oh comma My baby jupa Make you whine to the sound of the guitar oh comma Start to dey sing loud If you like the vibe I fit bring now comma Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi And if you want to see me holla my nigi nigi Richie Richie Una know say me I dey keep am oh really really My people no say money dey ton ba ri mi ri mi Wetin be this oh comma E Don finish oh comma Something de miss oh comma I suspect you oh Champion no be easy oh comma Wetin be this oh comma I no believe oh comma Commot with your feelings oh comma Jejely sit down Make you no come tell me s**t now comma Bad energy Bawo I go change am to another thing now oh comma My baby jupa Make you whine to the sound of the guitar oh comma Start to dey sing loud If you like the vibe I dey bring now comma Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi And if you want to see me holla my nigi nigi Richie Richie Una kno say me I dey keep am oh really really My people no say money dey ton ba ri mi ri mi I dey see comma there I dey see comma comma comma there I dey see comma there I dey see comma comma comma there Your body bad your body bad oh I dey see comma there With your fake breast with the silicon girl I dey see comma there With your booty so big and your leg your slim baby I dey see comma there Tell me why your skin so light and your elbow black baby I dey see comma there I dey see comma there I dey see comma comma comma there I dey see comma there I dey see comma there Comma there This is for all my comma babes mehn Comma way
|
|