- Mr Eazi Nobody 歌詞
- Joeboy Zuchu Mr Eazi
- (Tune in to the king of sounds and blues)
Greatness DJ Neptune Joeboy pon deck
Nkàn to ba fé, lo ma get sè kó ma lò bè (A wó) Body on check check check Atarò dò òmò you dey pepper dem a ah Toyin tomato causing gobé o Lepa jó pé pé ré pé jo wo ma sé me le sé ye
I dont wanna hear say I dont wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I no go like am if I see you with another man I dont wanna hear say I dont wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I dont wanna see you with
Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no Dont wanna see you with Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no
(Its your boy Eazi) (Zagadat)
Baby this your body no be here I tell you say you fine you no dey hear Me I no be dun di, dun di I see you with di Soji, Soji
Anyway me I no go care (Na only you I dey want I swear) So dont waste time baby mà rò sé o ye
Cos E be you I want, E be you I dey want o I go prove my love, I go risk it all o, a a a
I dont wanna hear say I dont wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I no go like am if I see you with another man I dont wanna hear say I dont wanna hear say you dey with another man The wey your body rotate I dont wanna see you with
Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no Dont wanna see you with Nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, nobody, no
Baddest (Joe joe joe boy pon deck) DJ Neptune, hit me!
(The best of magic) Sounds of Neptune
|
|